Lagos state Commissioner for information Gbanga Omotosho say goment don already map out plenti schemes wey pipo wey no get work fit register, get trained and begin do dia own business afta dem launch ...
Forty-two pipo wey be Zimbabwean and Malawian nationals don die afta one bus wey dey carry dem go house turn ova for South African road. According to wetin authorities tok, di bus bin run comot for di ...